Nigerian Pidgin

LOVE

Wetin matter pass
  na My love for you.
E be like rain
  as e dey wash everything clean
  wey e fall on.
E be like sun
  as e dey refresh
  everything wey dey alive.
E be like air
  as e dey give life to everything
  wey need wetin e dey supply to live.

If na so love be,
  then receive the benefits wey e dey bring.
Accept the blessings wey love dey bring
  and share the fruits wey e dey bear
  with people wey you come across.

Reflection Wey Follow

List of Wetin Dey Inside

Share Dis Page: