Nigerian Pidgin

My Katolik Moral Life!

My Catholic Life! Series

E Still Dey Available as eBook or Book Wey Get Soft Cover

Amazon – Google Play – iTunes – Barnes and Noble

Na summary of wetin di Catholic Church dey teach about how to live good life. E dey show di moral principles of our faith, and e still summarize all di moral teachings of our Church. Na summary of di Catechism of the Catholic Church #1691-2557.


Word to Start With

1) Who I Be?

    1. I Be Imago Dei
    2. Di Beatitudes
    3. Wetin Freedom Dey Bring
    4. To Choose Between Right and Wrong
    5. Good vs. good
    6. Strong Desires, Feelings and Emotions
    7. Conscience
    8. Conscience Wey Dey Judge Wrongly: I Get Blame?
    9. To Grow for Virtue and di Gifts of di Holy Spirit
    10. Four Human Virtue Dem
    11. Three Theological Virtue Dem:
    12. Sin: Di Good, di Bad and di Ugly
    13. How Serious Sin Be

2) Di Law, Society, Grace and Salvation

    1. Di Moral Law
    2. Who We Be? Human Society
    3. Di Trinity as di Foundation of Society
    4. Di Good of Everybody
    5. Justification
    6. Grace
    7. Merit
    8. To Dey Holy
    9. From Wetin We Dey Reason to Wetin We Dey Practise

3) To Love God

Di First Commandment:

    1. Di High Calling Wey We Get to Love
    2. Di Minimum Wey This Commandment Require
    3. Images Wey Dem Carve
    4. Di Highest Highest Level!
    5. How to Put Am into Practice

Di Second Commandment:

    1. Di Main Point: No Swear
    2. Di Highest Limit: God Name Dey Holy…and Your Own Too Dey Holy!
    3. How to Put Am into Practice

Di Third Commandment:

    1. Di Sabbath Day after di First Creation
    2. Worship for di New Covenant: Di Eighth Day of Creation
    3. Rest for di New Covenant: Di Eighth Day of Creation
    4. Duties Wey Society Get
    5. Practical Things to Consider

4) To Love Your Family

Di Fourth Commandment:

    1. God Plan for Papa and Mama
    2. To Be Holy Pikin
    3. Family Life
    4. The Fourth Commandment and Society
    5. The Work of Government Authorities
    6. Summary of the Least Wey the Fourth Commandment Require and the Highest Wey E Call Us to Reach
    7. Practical Things to Consider

5) Murder, Anger, and di Dignity of Every Human Being

Di Fifth Commandment:

    1. Di Basic Rule: No Commit Murder
    2. We Must Respect di Dignity of Every Human Being
    3. When to Kill Person No Be Murder
    4. Other Things to Consider about “Wetin Right or Wrong for Medical Care”
    5. Other Decisions about “When Life Dey Near Its End”
    6. Di Highest Level
    7. Practical Things to Consider

6) Chastity, Purity, Affection and Love between Husband and Wife

Di Sixth Commandment:

    1. Sexuality Na Part of Who We Be
    2. Di Highest Level: God Plan for Sexuality
    3. Di Basic Rule: Ways Wey People Dey Misuse Sexual Love
    4. Practical Things to Consider

Di Ninth Commandment:

    1. Purity
    2. Other Things to Consider
    3. Di Basic Rule and di Highest Level

7) To Steal and to Get Greedy Desire for Wetin Belong to Another Person

Di Seventh Commandment:

    1. Na My Own or Na Your Own?
    2. Di Basic Rule
    3. Di Dignity of Every Human Being and di Economy
    4. To Reach Out to Poor People
    5. Things to Consider for International Matters

Di Tenth Commandment:

    1. Di Root of di Problem: Person Wey Get Money No Dey Ever Get Enough Money
    2. To Put Things for Order!

8) Di Truth Go Set You Free!

Commandment Nọmba Eight:

    1. Di Main Matter: Offences Against di Truth
    2. I Get Right to Know?
    3. Di Highest Level: Art, Beauty and How We Dey Seek Truth
    4. Practical Things to Consider
    5. Conclusion

Page Wey Get Details of My Catholic Life! Series
(Copyright Information/Approval from Church Authority)

Study Guide Dem for Small Group

Parish R.C.I.A. Programme

Di Katekism of di Catholic Church

Di Compendium of di Katekism of di Catholic Church

All Books from My Catholic Life! – (Online, Paperback & eBook)


E Still Dey Available as eBook or Book Wey Get Soft Cover

Amazon – Google Play – iTunes – Barnes and Noble

Share Dis Page: