Nigerian Pidgin

TO SHOW PERSON ROAD

When you turn to Me
  for direction and guidance,
  I go answer.
No conclude ahead of time wetin the answers wey I go bless you with go be.

Pay attention to the signs and influences
  wey you no expect.
Dey pray often;
  this go help you
  know wetin be truth.

No react too much,
  because I no dey put pressure
  on people wey ask for My guidance
  and seek direction from Me.

I go guide your life if you allow Me.

Reflection Wey Follow

List of Wetin Dey Inside

Share Dis Page: