Nigerian Pidgin

To Beg for Mercy and Forgiveness of Sin

From Psalm 51

 O God wey full of love and grace, have mercy.
Pity me and remove the terrible stain wey my sin leave.
Oh, wash me, wash the blame of this sin comot from me. Make I pure again.
Because I admit the shameful thing wey I do—e dey trouble me day and night.

Na sin against You and Your mercy wey no get end.

 O God, create new, clean heart inside me.
Make me pure and make I white like snow.
Make my thoughts and desires clean.

Give me back the joy of Your salvation, and make me willing to obey You.

Jesus, have mercy on me.
Jesus, have mercy on me.

Jesus, have mercy on me.

Jesus, na You I trust.
Jesus, na You I trust.

Jesus, na You I trust.

Amen.

Now, no fear the glorious Sacrament of Reconciliation!
Share Dis Page: