Nigerian Pidgin

DAYS FOR WORK

Na for Me you dey do your work.
Remember this as you dey work every day.
Work as e suppose be, and expect make dem treat you as e suppose be,
  because na wetin I expect from the people wey you dey work for.

Your work no suppose disturb the time
  wey you dey give the people wey close to you pass and Me.
No dey hold back for your work,
  but no let am disturb My work.

Reflection Wey Follow

List of Wetin Dey Inside

Share Dis Page: